Listen & view frank - Gbo Gbo Titi lyrics & tabs

Track : Gbo Gbo Titi

Artist : frank

Album : Unknown

Gbo Gbo Titi by frank from album Unknown

Duration : 0 minutes & 0 seconds.

Listener : 1 peoples.

Played : 17 times and counting.

Uptown in the building
Yeah
Rich boy lets go
Anything you say make I do
I go do
Anything you say make I talk
I go talk (yeah)
Na you be the one wey dey make me fine
Anywhere wey you say make I go
I go, go
Anything wey you talk
Na hin I go do oh!
Na you be the GOD wey change my life.
The way you love me make me dey shout
Everything wey you say you go do
Baba you've been good to me
This Love dey make me wonder
So glad you are my Father
Nothing go put asunder
Baba take all the Glory
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)
Anything you talk (na so ih dey be)
Anyone you bless is blessed for ever
Who wan curse the one (You don bless oh) echo
NA wetin, na wetin I go give you papa
You too much
You too much
You too much-i-le (ewo)
Jehovah nara ekele (Imaranma)
The way you love me make me dey shout
Everything wey you say you go do
Baba you've been good to me
This Love dey make me wonder
So glad you are my Father
Nothing go put asunder
Baba take all the Glory
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)
Ti-ti gbo gbo ti-ti
Ti-ti gbo gbo
Ti-gbo gbo
Ti-gbo gbo
Gbo-gbo-gbo-gbo
Gbo gbo ti-ti gbo gbo ti-ti-gbo
Ti-ti gbo gbo ti-ti (o o o)
Gbo gbo ti-ti
Gba gbo gbo ogo oo
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)
Anything you talk (na so ih dey be)
Anyone you bless is blessed for ever
Who wan curse the one (You don bless oh) echo
NA wetin, na wetin I go give you papa
You too much
You too much
You too much-i-le (ewo)
Jehovah nara ekele (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Imaranma)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Iyanu oh)
Gbo gbo gbo ti-gbo eee (Baba take all the Glory)

You may also like

Loading Time :0.21152305603027mem :1572864